THROWBACK: Biology Teacher Use Me Do Example Of Non-Living Thing Because My Papa Sabi Owe School Fees Well Well– Skitmaker, Sabinus Shares His Grass To Grace Story (Read)

“This life is very unpredictable, yes it’s very unpredictable because you will not know what will happen tomorrow, so be humble.

In my secondary school days, I attended one pako school in Port Harcourt, where my papa hand reach that time.

“My papa Sabi owe school fees well well. Na me dey always top table for school fees drive.

“One time for class, my biology teacher use me cite an example of non living things just because of say that time I still dey owe small school fees.

“e pain me well well, Na that moment I learn how to dey breath out heavily as una dey see for my videos.

“That my teacher dey watch my videos now but shame no go gree make am drop Aza make I show am love”

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *